Army Oga say Igbo youths no Dey show face for soldier work
ADBN TV
The Nigerian Army don raise concern about the level of participation of Igbo youths in military recruitment. Wetin dey make some youths no dey interested in joining the Army, and na lack of interest, wrong perception, or other challenges dey behind am?