Gov. Okpebholo Don Warn Cultists, Say Make Dem Repent or Face Law
ADBN TV
Edo State Governor, Monday Okpebholo, don warn cultists for the state say make dem repent, comot hand for cultism, or face the full weight of the law. For this edition of People Dey Tok, Hon.