Tinubu: Una No Dey Campaign For Me. Na Una Own Future Una Dey Fight…
ADBN TV
For this episode of People Dey Tok, we look at the message attributed to President Bola Tinubu, say Nigerians wey dey support am no really dey campaign for im, but dey fight for their own future. Wetin you think about this statement?