OneTV.ng

Dem Find Baby Wey Person Troway for Dustbin

Independent Television and Radio

Fear catch some pipo as dem discover one newborn baby wey person allegedly troway inside dustbin. Thankfully, concerned pipo for the area sharply rescue the baby alive con save the baby.