OneTV.ng

30MINUTES (Documentary) - Tattoo

Wazobia TV

Dis na una ogbonge documentary program wey tanda to informate una ontop plenti plenti mata... for this kajad edition na Tattoo naim we carry drop for una domot... Mak una sef shook eye, NA WE TV!