Eye Dey Red - 11th April, 2015 (Pt.1)
Wazobia TV
Dis na another ogbonge program wey go totori all your body ontop Wazobia TV. Person wey nor know better no go fit sabi am wen him see am, Ontop Wazobia TV na 24/7 kajad informate and solid betterment naim we dey sunch una. Oya, Chook eye, NA WE TV!