EYE DEY RED - Preacher wig comot for him head during preaching (Pt.1)
Wazobia TV
As one male preacher dey preach, him wig con fall comot from him head. Him com begin say 'the devil is a liar'. Che na devil fall him wig? Oya hear wetin we talk ontop am.