Gudu Morning Naija Show - Artist of the week- Dezign
Wazobia TV
Every Friday we dey get one ogbonge artist wey dey totori us with him music. Today Dezign the guy wey sing paradise enter inside the studio and we enjoy the interview wella.