Gudu Morning Naija Show - Meet Olumide, the man wey him paint go viral
Wazobia TV
Few months back the creative hyper realism painting of one young man Olumide be dey trend online. The morning show ladies decided to visit him studio to find out if na him true true dey do the paint or na trick.