OneTV.ng

Naija Life - Fish Production.(Pt.1)

Wazobia TV

For ontop this episode of your kajad Tv documentary series, kabuchi, carry us waka enter unto fishing mata, preservation, fish trading and various kinds of fish species wey dey for inside our so many lagoons, rivers and ocean wey dey for Naija.