NAIJA LIFE - Fufu(Pt.2)
Wazobia TV
Which kain food u dey find for naija wey u no go see?... Nah orishirishi food berekete, bokwu for ground, for inside this our kajad kontry, naija. shey nah loi-loi, akpu, santana, white and white abi nah fufu u dey call am, the tin be say this food so, FUFU, nah one of the oldest food wey we dey…