OneTV.ng

NAIJA LIFE - Kpacko House (Pt.2)

Wazobia TV

E no get anybody wey be say, wen day don dark or even wen sun still dey shine, wey no go find one kain beta place, rest him body, so therefore, the need for man pikin to take get house, dey very important. for inside "Eko" for this obodo Naija, to get beta house stay, no be small tin ooo...