Naija Life - Lagos Night Life
Wazobia TV
Na true say dem talk say Lasgidi no dey sleep, sake of say, the groove no dey finish for inside the city of "eko". from early mor-mor till the next day, nah so the faaji take dey be.