OneTV.ng

Padi Padi - Monday 25th November 2014

Wazobia TV

As Gudu Morning Naija Show dey finish join Ogbolor and Mayowa as dey sammer una with another superculative program wey go give you the best of tele-tainment. Guests sef go chook mouth inside every tin wey dey happen.