Padi Padi - Thursday 20th November 2014
Wazobia TV
As morning show dey finish join Ogbolor and Mayowa as dey sammer una with another superculative program wey go give you the best of tele-tainment. Guests sef go chook mouth inside every tin wey dey happen.