Showbiz Moment - Ido 2015
Wazobia TV
Informate no be wetin dem dey pick for ground... if na better entertainment and joliment wey tanda gidigba like king, na ontop ur chairman station, Wazobia TV na there we dey cook am 24/7 everyday, No go carry last, Chook eye, NA WE TV!