OneTV.ng

STREET YARN - Why Pipu Dey Snore?

Wazobia TV

People no dey sabi wen dem dey snore... But e no get as e wan take be, we dey snore, still on the street yarns, na different kind of snoring dey, But u know why pipu dey snore? NA WE TV. Shook eye!