STREET YARNS - Man Wey Get Car Or Not Who Dey Spend Pass For Woman
Wazobia TV
Ontop street yarn MC Shaggy dey ask "Man Wey Get Car Or Not Who Dey Spend Pass For Woman" Chook to informate urself ontop wetin street dey Yarn. Watch am NOW , Na Wazobia TV, Na We TV...