OneTV.ng

Talk Talk - Na true say Toke Makinwa get baby out of wedlock?

Wazobia TV

A particular fan of Toke don comot accuse her say she get baby out of wedlock wey she dey hide. You believe her?