TALK TALK - Nollywood Actress Ebube Nwagbo give out word for body…
Wazobia TV
Ebube Nwagbo Nollywood Actress, Ebube Nwagbo don comot give word to people wey dey attack [person body shape ontop social media. She talk say ; 'If anyone has a problem with my slim, skinny, hipless body..That's ur problem, not mine!'