OneTV.ng

The Night Show - Interview With Diplomatic Opj (Oap WazobiaFM)

Wazobia TV

Pipu dey hear him voice for radio but dem never see am. OPJ join Nedu for studio to yarn about him waka on top media so far.