The Night Show - U Go Fit Tell Ur Wife Ur Salary? (Pt.3)
Wazobia TV
As we get up coming musician for house wey come show us hin music, Nedu and Katim ask pipu weda dem fit tell dem wife how much dem dey get as salary. Pipu call to yarn dem mind on top d matter.