OneTV.ng

W Eye Dey Red: Dem Jail Woman Wey DE Make Noise Wen She Dey Have Sex…

Wazobia TV

FOR OUR TORI DON WOWO SEGMENT2---- we dey talk on news headlines wey dey odd, surprising, strange, crazy and yeye. 1.Denmark politician pose naked for election posters. 2.Dem jail woman becos she make loud noise as she dey have sex for 5AM . 3.Police arrest pigeon for India say na spy.