W Ing Eye Dey Red 23 May 2015
Wazobia TV
For our LAUGH OUT LOUD segment we dey talk on videos wey funny to totori viewers. For instance; 1. Dance with swag. 2. Wetin car dey do girls. 3. Questions wey dey vex person. For our TORI DON WOWO segment we dey talk on newsheadlines wey dey odd, surprising, strange, crazy and yeye.