OneTV.ng

Wazobia TV Eye Dey Red

Wazobia TV

Four our TORI DON WOWO, we dey talk on news headlines wey dey odd, surprising, strange, crazy and yeye. 1.65yrs old grandmama born four pikin at once (quadruplet). 2. Security guard die afta winning betting of drinking 3 bottles of hot drink and smoking 5 sticks of cigarette . 3.