Which business you go do if dem give you 5 million Naira?
Wazobia TV
House of Pundit enter de streets of Lagos to yarn with some pipu and to find out which business dem go do if dey give dem 5 million naira. The response wey we get ehn go make you know say lagos pipu dey hustle. How about you? Make we hear your own comment below